Welcome to the desktop version of Omale Joseph's Blog a.k.a G3wap! Online

Wednesday 28 January 2015

Lie wey dey run for internet about Bruce Jenner

I still normal dey talk this things. Why some people no go first confam story before them go dey publish am for everywhere? Expectially na on Facebook, Twitter and Instagram. I know know why people go just stand up start to the talk watin them no see.

Lie wey be say them lie well well concern Bruce Jenner say he give em lips some jarp things (plumped-up lip), he con comot live for internet the tell people say na lie that news be.. Nawa for some people oo.

No comments:

Post a Comment

Disclaimer: Opinions expressed in comments are
those of the comment writers alone and does not
reflect or represent the views of G3wap! Online.

Use the comment form to post your thoughts to this post.