Welcome to the desktop version of Omale Joseph's Blog a.k.a G3wap! Online

Wednesday 28 January 2015

Na on Feb 3 them go buri Muna Obiekwe

After days wey unhappy thoughts dey for Nollywood people mind bcos of one of their person wey die, news wey come out today don talk say the day when the body of Late popular Nollywood Actor, Muna Obiekwe who comot from this world bcos of kidney failure on January 18, the day when them go beril am don comot.

So how them take conclude the matter be say, on February 1, people go come and them go get candlelight wey go happen for Lagos and on February 1, them go beril the body.

How them take solve am be say, Fiberesima talk say the program go hold by 4 pm inside Alhaji Masha Roundabout wey dey for Suru lere and go close for O’jez Restaurant inside the premises of the National Stadium wey dey for Lagos.

Them con add talk say, Muna wey people know for inside film well well body go rest in his home town wey em name na Umudioka wey dey for Anambra State for Naija and people wey be say eye know well well go show live for the program to say bye bye to Muna Obiekwe.





Sad....

No comments:

Post a Comment

Disclaimer: Opinions expressed in comments are
those of the comment writers alone and does not
reflect or represent the views of G3wap! Online.

Use the comment form to post your thoughts to this post.