
Kylie Jenner wey the ves well well con tell paper wey people dey look watin dey inside (magazine) say:
"I still dey go school. I never drop comot from school. Na confirm lie wey people the talk concern me".
This kind thing the make person ves well well sha. No insult pass this kind thing and the one wey the ves me too be say, people self go the think say something don happen. Eh good make person confirm tory before em go the talk for another area.
As the thing ves her saata, she con even talk say; "I wan dey do the kind things wey i the do now. She con talk. I like how to the do cloth, infact, i get interest for the business. I the pursuing."
The thing ves her well well sha.
No comments:
Post a Comment
Disclaimer: Opinions expressed in comments are
those of the comment writers alone and does not
reflect or represent the views of G3wap! Online.
Use the comment form to post your thoughts to this post.